image

God dey Una side

Dem Israelite no plenty at-all and dea weapon no fit fight dea enemies, so God kon put mouth fo dea matter naso dey win.

Read More
image

Celebrate una Right In krist

Oga Jesus krist sent some 70 of his pikin wey dey folow am make dem go preach di gospel and he tell dem Hin pikin wey de

Read More
image

Kontinue to Exercise Your faith In God

Caleb get hin reward fo di konfidens wey he show in God wen odas don fail. Na only Caleb and Joshua talk dea faith in Go

Read More
image

Show una love to oga God by loving your neigbo

A konfam lawya won make oga Jesus krist no say na him holy pass fo di mata wey bi about to enta oga God kindom. Di man k

Read More
image

You nid make you play part so your blessing go quick come.

Joshua tel di Israelites wey dey vex sey land plenti fo dem make dem dey gidigba so dem fit win di canaanites and collec

Read More
image

Na God help good pass

Oga Jesus krist tel hin pikin wey dey folow am how dem go dey pray fo Luke 11:2-4; he tell dem make dem dey put faith fo

Read More
image

Eni pesin wey honor God, God go surely reward am back

Joshua who say na hin lead di Israelites kolet di promise land sef collet hin own part wey dey land wey dem kolet, Israe

Read More
image

Belivas must to dey preach di true gospel evritym

Oga Jesus krist vex fo di Pharisees fo dea mago-mago behaviour, he talk say; “Una wey bi Farisee pipu dey wosh out

Read More
image

Stay wit God and dey enjoy hin benefit

Joshua wey be di servant of God talk wetin he see wit God afta he don live 110 years and he dey faithful among di Israel

Read More
image

Make your investment bi fo heaven, make he nobi fo dis eart.

    Oga Jesus krist tell him pikin wey dey folow am to dey invest wetin dem get fo heaven so dem go fit en

Read More