image

Komplete obedience dey important fo God blessing

Israelites no obey wetin God tel dem wey bi say make dem komot all di Canaanites wey dey di land of Canaan wey he promis

Read More
image

Dey prepared

Oga Jesus krist ask hin pikin wey dey folow am to dey jejely wait fo hin second comin, he talk say; "Savant wey en oga g

Read More
image

You dey unbeatable

Mrs Deborah Lapidoth bi prophetess and she bi di Israelites judge wey do wetin oda women no do fo di bible, she talk Bar

Read More
image

Nid to work faithfully wit God

Israelites dey do mago-mago wit God afta Joshua die, afta say plenti judges don try call dem to oda. Dey kon dey komit s

Read More
image

Kol To Repetans

Oga Jesus krist kompare God to a rish man who don get wetin he want without distractions. He tel di stori of di rish man

Read More
image

No dey make empty promise before God

Judge Jephthah find hinsef fo a situation wey hard bekos of di vow wey hin make to God. He promise say he go offer God s

Read More
image

You nid no pesin approval to accept oga Jesus

Oga Jesus krist talk am di part wey hard pass fo Kristenity to hin pikin wey dey folow am, he talk say; "If anybody kom

Read More
image

No go abuse God's grace

God promised say hin go bless manoah's family wit a nazirite shaid wey go deliva Israelites from dia oppressions. Di ang

Read More
image

God no dey selet

Oga Jesus krist tel di Pharisees make dem shun dea religious belief, make dem become konfam shidren of God. while di Pha

Read More
image

Use am well-well di grace of God upon your life

Samson bin God nazirite wey God kreate separate to serve as a deliverer fo Israelites. But, he fail God and no fit deliv

Read More