BibleComboAll Posts

Topic: God

Browse BibleCombo posts and devotions connected to this topic.

Remember Who You Are in Christ
Blog

Remember Who You Are in Christ

Remember who you are in Christ and stay rooted in God’s promises. This message encourages believers to stand strong in faith, remain close to God, and never give up.

God Hate Sin
Devotion

God Hate Sin

God remind Israelites say punishment to award fo dea sin go dey, unless say dem repent. Di Creator promised to avert evil from hin children if dem change dea mind and pur...

Dey Seek The Face Of God
Devotion

Dey Seek The Face Of God

David and him followers lost dea family and possessions to foreign invaders, and dem lament bitterly. No one know di next thing to do, except David! Him consult God fo di...

God Is Merciful
Devotion

God Is Merciful

God expressed Hin fatherly love towards di outcast Israelites - weh don heavily pay fo dea disobedience. The kreator go light Israelite burdens and restore dem from capti...

Servants Of God Need To Be Disciplined
Devotion

Servants Of God Need To Be Disciplined

God servant suppose dey firm with dea  bible interpretation. Dem must to dey call spade spade, and make sure sey dem dey talk di truth from di altar. Weda e dey konvenien...

God’s Name Can Never Be Mocked
Devotion

God’s Name Can Never Be Mocked

Daniel choose to give God komplit attention, and hin action infuriated hin enemies. Fo dis reason, dem plot to kill am. The bible report am,  “So di governors and satrap...

Stand Clear Of Ungodly Practice
Devotion

Stand Clear Of Ungodly Practice

Gospel ministers dey directed to teach and lead pipu to become good stewards of Jesus Krist. The bible talk am,  “But as fo you, speak di things weh go proper fo sound d...

Never Stop Praising God
Devotion

Never Stop Praising God

Evil befall Jerusalem city, but Jeremiah still found reasons to praise God. Di prophet praised God fo sparing a few remnants of Israel in dea land to honor Hin promise ma...

God Is Incomparable
Devotion

God Is Incomparable

Israelites despise God warning sey make dem no run to Egypt fo refuge; dem konfront Jeremiah and claimed say di kreator don fail dem, fo that reason dem go do anything de...

Have Faith In God
Devotion

Have Faith In God

Faith dey important to humans and God. Na di connecting rod between di two. Person without faith no fit relate with God, even if he attempt am, God no go respond. Di bibl...