image

Make you No dey Obsessed Wit Power

Prophet Samuel show am say he bi godly leader of di Isreal. He don serve dem wel, and he no dey afraid to ask di pipu ma

Read More
image

Trust God

Zacchaeus na rish man wey humble himsef to receive di salvation of Oga Jesus krist. He climb a tree so he go see Oga Jes

Read More
image

We Must Bear Fruit

Paul mission na to preach di gospel of Oga Jesus Krist to all di world. Hin primary goal na to reach di far land wey pip

Read More
image

Di Konfam Life

Oga God talk am say di Israelites dey play double game with Am; He talk say di Israelites – Hin children – e

Read More
image

Di Believer Virtue

A lady wey dem dey call Phoebe get Paul special attention with di exceptional servant heart wey she show. Paul see her e

Read More
image

Oga God Hates Wikedness

Oga God hates wickedness, and he dey tell wicked pipu make dem repent from dea evil ways. Jehovah go bless dose wey repe

Read More
image

We Must Preach The Gospel

Prophet of God tell Paul say make he no take hin evangelistic campaign to Jerusalem. Dey warn am say dem fit persecute k

Read More
image

Believers Must To Dey Love

Di bible raise sure hope fo believers; we assured say all this problem wey dey happen fo di world go soon end fo God sai

Read More
image

Reject Traditions Wey Dey Against God Law

Di church wey dey jerusalem make one judgment call on whether to free non Jewish believers from Jewish traditions. Dey t

Read More
image

God dey Able

The pikin wey dey folow oga Jesus krist honor him fo public. Dem sing hin praise and give arm royal entry to Jerusalem.

Read More