image

Repentance dey important to fit get Forgiveness

God don warn di Israelites to dey honor hin law and say make dem dey obey am, di pipu go api if dem obey, but dem go sof

Read More
image

We don get oda to get victory with di power of oga Jesus

All mirakles wey oga Jesus krist do, as dey down fo d skripture bin sumtin wey dey powerful. He wake dead pesin, he heal

Read More
image

As kristians wey we bi, di power wey we go fit dey do as oga Jesus krist dey inside us

Moses wey bi di servant of God finish hin work wit di Israelites na so hin tell dem bye-bye. He kon talk and pray fo di

Read More
image

DI BELIEVE WEY YOU GET FIT CHANGE ANY TIN

  You go get some kain power from God if you fit dey read di bible. A woman wey no well fo some years get healing

Read More
image

We go get some kain power as a believer if we dey study di word wey oga God don put down

Na oga God talk say make Joshua dey lead di Israelites, he kon tell am say make hin no fear di work wey dey hin front. H

Read More
image

Using di power wey oga Jesus give us

Oga Jesus Christ tell him pikin wey dey follow am to dey preach di gospel , he kon back dea work wit beta sign and wonde

Read More
image

Dey open ear to di holy spirit, collect your blessing

Oga God talk say make di Israelites use some sense to win di jerico city. Dem march round di walls of jerico wey get pow

Read More
image

A kristen must dey discipline

Oga Jesus krist talk am say di need wey we need to get godly and spiritual discipline because na him we go take reach og

Read More
image

Holiness dey ogbonge to dey work wit God

One Israelites wey dem dey kol Achan tel him famili make dem sin to God and wetin dem do kon cause make hin famili fall

Read More
image

Di fight wey we dey fight no bi physical

Oga Jesus krist dey tel hin pikin wey dey follow am about di problem wey dey fo dea front, and hin dey warn dem to dey k

Read More