Believer Must Seek God Thru Prayers
King David find hinsef fo trouble, and he kry to God say make he help am. Di king dey sure sey God go answer hin prayer
Read MoreKing David find hinsef fo trouble, and he kry to God say make he help am. Di king dey sure sey God go answer hin prayer
Read MoreDavid sin against Oga God, and he sofa di konsequence fo am. [God promise through Prophet Nathan say Him go make David p
Read MoreOne woman wey Oga Jesus Krist meet fo di well side dey surprise to hear him dey deklare hinsef as di living wota! As di
Read MoreAbsalom komot hin papa King David, kon dey plan to kill am. King David wey don lost hope dey waka for di wilderness and
Read MoreOga Jesus Krist no eat bekos he won preach di gospel. He use any chance wey he get to preach di gospel as sumtin wey get
Read MoreDavid’s best friend (Ahithophel) leave am, kon want make he die by all means so he go dey promoted by Absalom. Ahi
Read MoreJesus krist heal di man wey dey by di poll of Siloam even say di man no get di ability to fokus on di healer. Di man don
Read MorePoblem force make David know hin true friends. He don think before say all di pipu love am, until hin own pikin komot am
Read MoreOga Jesus Krist talk am to all hin pipu say hin salvation offer na di only way fo any pesin to enter di kingdom of God.
Read MoreEvil time kom David life; di enemies wey dey close to am surround am, but di man of God know wetin he suppose do. He cal
Read More