image

Oga Jesus na di Only Way Of Salvason

Abraham, Isaac, Jacob, David, and Oga Jesus Krist be good bible karacters; but na Oga Jesus Krist dey okay pass for di l

Read More
image

Oga Jesus Dey Inkomparable

Profet Jonah no obey God and he plan to run away from hin presence, but hin calculason fail am. Jonah wey travel by di s

Read More
image

Make We Learn From Di Church Wey Don Dey Before

Di church wey don dey before dey fight well-well on top doctrine yawa; but, Oga God help dem solve am witout wahala. Som

Read More
image

God Go  Forgive Anybodi Wey Repent

Oga God kip rekod of di Israelites sin, wnd he he ponish dem. Since di pipu no dey fear God and dey ponish dia brodas, O

Read More
image

Merci Win Ova Jodgement

Paul and Barnabas separate dia mission once dey don dey see tins differently. But, di two of dem get sense to kip dia go

Read More
image

Offer Yur Gift Wit Heart Wey Pure

Oga God warn di Israelites make dem stop dey pretend,make dem kon dey walk well before him. Di kreator talk say di Israe

Read More
image

Reject Wrong Teashing and Doctrines

Kristen most to dey watch for teasha wey go dey deceive dem for dia own pocket. Some tisha and teashing wey no konfam wi

Read More
image

Reject Wrong Teashing and Doctrines

Kristen most to dey watch for teasha wey go dey deceive dem for dia own pocket. Some tisha and teashing wey no konfam wi

Read More
image

Di Holy Spirit Help Us Too Please Oga God

Di Spirit of God det tok to us thru di skriptures. He talk say, “I tell una, make una let di Spirit direct una lif

Read More
image

Notin Fit Replace Holiness

Oga Jesus Krist warn his pikin wey dey folow am make dem dey fokus kon dey redi for di rapso. Di messiah talk say, &ldqu

Read More