image

To Satisfy Oga God, You Nid Di Holy Spirit

King Saul kill eighty-five priests of God for di sake of David. He also order say make dem destroy all di city wey host

Read More
image

A Leda Must Honor Oga God

Di skripture konnect many  Israelites’ ledas to King Jeroboam. Who be Jeroboam? He bin Israelites king wey wi

Read More
image

Gospel Na Free

Paul vex for di Galatians con tok say, “Galatia pipol, una nor get sense at-all! Who turn una to fool naw? Bikos n

Read More
image

Oga God Hates Sin

Di skripture tok am on how di Israelites plan against Oga God.  “Dis tin happen, bikos Israel pipol sin agai

Read More
image

Bilivas Dey Adopted Into Di Family of Oga God

We Christians be di heirs of di kindom of God. We no be slaves, but we be sons and dauta  of di Most High God wey h

Read More
image

No Abuse Di Grace Of God

Oga God disgraced Sennacherib di king of Assyria bekos say he no respect am and he dey distorb di isrealites. Di  w

Read More
image

You Must Respect Oga God

King Josiah na 8 years old when he became king of Judah, and he do plenti tins for Oga God. He tell di priest make dem s

Read More
image

No Rejoice Wen A Biliva Fall 

Di skripture talk am di nid of restoresan for bilivas wey fall. He dey written,  “My brodas and sistas, if u

Read More
image

Di Love Of Oga God For Evrione 

 Pipol wey dey insiad Judah dey kontinue in dia evil work, so Oga God komot hin protesan from dem kin allow dia ene

Read More
image

Di Holy Spirit Na From God

  You Must Respect  God. Di Holy Spirit show hin big pawa in di lives of di early Christian. He dey reported,

Read More