Unity
Di bible encouraged Christians say make dem dey united. Naso dey write am.
“Behold, how good E be and how pleasant E dey for brethren to dwell together in unity! E be like di precious oil wer dey upon di head, running down for di beard, Di beard of Aaron, Running down for di edge of him garments” (Psalm 133:1-2).
LESSON:
Unity dey necessary among Christians to receiving God's blessings. God go honor prayers of unity, and he go allow him children to demonstrate power through am. Dey bi overflowing anointing through unity. Jehovah no go withhold him blessing from pipu wer walk together for love. Hence, every son and daughter of God must consider it an heavenly mandate to promote unity in Christ' fold, so that God's name go dey glorified at all time.
PRAYER:
Dear God, abeg keep brethren together for unity. Encourage us to put our differences aside so that we go fit effectively praise you with one mind. Release your overflowing grace and anointing on all brethren as we make significant efforts to promote your name with love. For in the name of Jesus krist na him I make my request. Amen.