Pipo wey get strong heart dey turn back from dia bad wa

No pesin must to dey see repentans as say pesin no get korage; na sign sey pesin get strength and na symbol of humility!

Read More