Peace Among Brodas to Brodas
Miraku no gree hapun wen di early church comot from dia true woship to di living God. Apostle Paul tok the church say, “Wetin dey make una kworel and fight? Nor bi di tins wey dey hongry una to do? Yu wont sometin, but yu nor get am; yu dey kill, dey wont wetin oda pipol get and yu nor dey fit get am; so yu go kon dey kworel and fight. Yu nor get, bikos yu nor ask God make E give yu. Wen yu ask for sometin, yu nor receive am, bikos yu nor ask well and yu won take am do wetin yu like.” (James 4:1-3).
LESSON
Life is meant to be lived by bible principles. For signs and wonders to happen among Christians, they must prioritize holiness services to God. Children of God must serve God with open heart, and yield to the leadership of the Holy Spirit. Also, Kristen wey wan an enjoy di blessin of Oga God wey plenti most to dey work it heart wey dey open kon dey honest wit odas. No shaid of God most to dey do mago-mago; everybodi mist to make sure say dem stop di works of flesh for dia life.
PRAYER
Oga God, abeg help di church so dem go fit dey serve yu with enable the church to serve you with openness and love. Let brodas dey work in love, and let us dey obey di leadership of yur Holy Spirit. Abeg, kill evri works of flesh for our lives, so dat we go fit dey serve yu well-well kon dey truthfully kommited to oursef. Na for Oga Jesus Krist name I beg all dis. Amen.
