Exalt God For Hin Wonderful Acts
Signs and wonders of God dey indescribable. A psalmist magnified God talk say,
“Di Lord open the eyes of di blind; Di Lord raises those wer dey bowed down; Di Lord loves dem righteous. Di Lord watches over dem strangers; E relieves di fatherless and widow; but di way of dem wicked na him E turn upside down” (Psalm 146:8-9).
LESSON:
Our God na good God. E be di highest authority wer dey exist. Him get wisdom and power to do all things, and no one counsel am. E never solicited help from anyone because him be di omnipotent and omniscient God. E sabi all things, and he fit do all things. Therefore, everyone should praise am at all time. Make di living soul shout "Hallelujah!"
PRAYER:
I thank you God say you be di Lord of lords and God of gods. For him goodness dey far-reaching, and your wisdom na unsearchable. You be wonderful God at all time. You be di husband of dem widows; wife of dem widowers, and father of dem orphans. Your faithfulness reaches from coast to coast; It extends from north to south, and from east to west. I thank you God for all di goodness in my life. Thanks again God, and I say Amen!