God dey Strong Enough To Defend You
God challenge Judah inhabitants to stand up him righteousness and stop abusing Di weak and Di less privilege pipu. Judah go dey bless if dey care for others, but dey go suffer terrible consequence if dem do otherwise. Jeremiah prophesied,
“Thus says Di Lord: “Execute judgment and righteousness, and deliver Di plunder out for Di hand of Di oppressor. No do wrong and no do violence to Di stranger, Di fatherless, or Dem widow, nor shed innocent blood for Dis place. For if una indeed do dis cain thing, then shall enter Di gates of Dis house, riding on horses and for chariots, accompanied by servants and pipu, kings wer sit for Di throne of David. But if una no hear these word, I swear by myself,” says Di Lord, “say Dis house go become a desolation’” (Jeremiah 22:3-5).
LESSON:
Children of God dey require to fairly treat others - with respect, and without prejudice. To demonstrate say we be true God's children, we most not violate Di right of others. We most no take advantage of other pipu, and we most abstain from selfish ambitions. However, our behavior (as God's true children) most be to care for Di less privilege pipu. We most consider Di need of others. We most provide for orphans, widows, and other pipu wer de position for need. Jehovah go delight in us if we dey careful as we observe these Dis. Once he dey satisfy we should be expecting Am to be bless us - E go lift us above our limitations. Jehovah go ensure say we no suffer or lack!
PRAYER:
Dear God, abeg help me to care for others.bI no wan dey selfish, individual were only obsess with his/her personal needs. Help me to get empathy for others, and help me to my best for meeting Dem need. Abeg fill be with your divine Holy Spirit to do wetin dey just; empower me with grace to demonstrate good heart toward other. Make me your true ambassador on earth, so that pipu go dey happy and praise your holy name. After all these Dis, abeg bless me, and meet me forbevery area of my need. For in the name of Jesus Christ na him I make my request. Amen.
