Extra Effort Calls For Special Attention
Di kronological order of descendants of Ephraim bin describe; no one get special attention pass di family of Asher. As e dey recorded
“All these nah Asher pikin dem, heads of dea papa house, me weh get choice , mighty men weh get valor, chief leaders. And dem dey recorded by genealogies among di army weh fit fo battle; dea number bi twenty-six thousand” (1 Chronicles 7:40).
LESSON:
God love fo descendants of Jacob dey undoubtedly great. However, dem give special attentions to some descendants pass others. Those weh receive special attentions bi di tribes weh take extra step to make God happy. God bless dem special, and Hin make dea success to distinctly standout among others. Therefore, we God pikin must understand sey we need to demonstrate extra efforts to make God happy if we really wan exceptionally great.
PRAYER:
Dear God, I don dey challenge to realize sey my extra efforts go call fo your special attention. Therefore, I ask sey you give me grace to serve you better. Help me to make you happy by adding more efforts to my kristian services, so dat I fit be exceptionally blessed fo dis life, and fo heaven also. Fo in Oga Jesus Krist i make my requests. Amen.
