Dey Watch; Live Conformed To God’s Word
Evri Kristen must to dey watch hin life evri day dey sure make he no go fall inside di bad tims wey don spoil our society. Di bible talk am say,
But dey teash yorsef evriday, while wey still dey kol am “Today,”make no anyone dey stoborn thru si skope of sin. Fo we don become those wey go enjoy with Oga Krist if we hold di beginning of our steadfast to di end” (Hebrews 3:13-14).
LESSON:
Kristenity na seasoned religion wey based on the lifestyle of Oga Jesus Christ; Kristens must to dey practice di religion wit full devoson. We most to dey folow di skriptures to di leta, and we most to dey akordin to di standard wey Oga God want. Since kristenity na pilgrimage process wey lead to Oga God, bilivas most to dey kareful to dey observe am. We no fit dey loose in faith and dey konpromise wetin dey di bible; we most to dey stand up for righteousness. Also, we most no dey surenda to temptasons or sofa.We most to dey sensitive and dey prayerful to face and ovacome anitin wey fot challenge our faith in Oga Jesus Krist. He dey impotant say make we Kristen dey rest on Oga God pawa to ovacome our challenges! We most to dey prayerful and to dey ask say make di Holy Spirit fill us evri day.
PRAYER:
Oga God, I be Kristen, amd na my choice to stand gidigba kom mit wetin di bible talk. Na my desire to live a devoted life to yu. I no wan do mago-mago wit di faith wey i get for yu. I no wan folow wetin pipu talk wey no dey insaid di bible, but i wan stand up for righteousness and dey do anitin wey yu want make i do. Abeg give me pawa thru yur Holy Spirit to be a konfam Kristen! Kon anoint me wit grace to mit wetin yu want for heaven, so dat i go joli wit yu on di last day. Abeg prospa my ways on eart, so dat i go dey motivated to serve yu more. Na for Oga Jesus Krist name I beg all dis. Amen.
