De Prepared
God speak through Prophet Jeremiah say He go destroy any arrogant nation wer exalt himself above him interest. God say,
“And Moab go be destroy as pipu, because he exalt himself against Di Lord” (Jeremiah 48:42).
LESSON:
All Dem pipu an God create dem, and everyone dey accountable to Am. Both Christians and non-Christian are accountable dey God! Do Creator na impartial and go exercise righteous judgement on all pipu. He go bless whoever satisfie him desire, but punish unrepentant sinner. All dem pipu therefore dey encouragebto serve God faithfully and maintain a consistent relationship with Am. E dey important say everyone sabi say God cannot be adequately satisfy God without say confession of Jesus krist as Lord. Jesus krist an him Di true pikin of God, and without am nobodi go see God (John 14:6).
PRAYER:
Dear God, I humble myself before you so Dat I go dey save! I repent from my sin, and I confess your pikin Jesus krist as my Lord and personal Savior. I submit my desire to you from today. I go obey your commandments, and faithfully serve you throughout my life. Abeg count me worthy for your eternal kingdom. For in the name of Jesus krist na him I make my request. Amen.
