Di Fear Of God
Di fear of God bring tremendous blessings into dem Christians' lives. Di Bible talk am say,
“Blessed be every one who fear di Lord, who waka for him ways. When you chop di labor of your hands, you gkq dey happy, and E go dey well with you. Your wife go be like a fruitful vine for very heart wer dey your house, your children go be like olive plants and dem go surround your table. Behold, thus shall di man be blessed who fears di Lord” (Psalm 128:1-4).
LESSON:
Children of God most get fear of God for dem heart. In fact, wetin be di characterizes someone as a good Christian can be quantified by the amount of God’s fear that he or she applies. Also, wetin determines how much anyone go prosper on earth has much to do with so magnitude of God’s fear that he/she
applies to situations. God go bless a person wer make conscious efforts to satisfy him desire. Di Creator go ensure say pipu who commit dem daily lives into serving him with godliness no go regret dem action - under whatever condition.
PRAYER:
Dear God, abeg teach me how I go love and fear you always. Lemme apply your fear to whatever I dey do so I go fit prosper. Assist me to overcome temptations, and energize me to dey do work of righteousness, so that I go fit enjoy your benefits throughout the days of my life. For in the name of Jesus krist na him I make my request. Amen.
