Believers Go Dey Rewarded
God finalized him judgments over Judah and Israel after E don give Dem enough rope to pull. Despite all warnings, God’s children persistent for sin; therefore, Di Creator declared him verdict on Dem as say,
“‘Repent now everyone comot for una evil way and him evil doing, and dwell for Di land wer Lord don give to you and your fathers forever and ever. Make una no go after other gods to serve Dem and worship them, and make una no provoke me to anger with Di work of your hand; and I no go harm you.’ Yet una no listen to me,” say Di Lord, “Dat you fit provoke me to anger with Di work of your hand to your own hurt. “Therefore thus says Di Lord of host: ‘Because say una no hear My word, behold, I go send and take all Dem family were dey for north,’ say Di Lord, ‘and Nebuchadnezzar Di king of Babylon, my servant, and go bring Dem against Dis land, against him inhabitants, and against Dem nation all around, and go utterly destroy Dem, and make Dem for astonish, a hissing, and perpetual desolations” (Jeremiah 25:5-9).
LESSON:
God mercy get limit; Di Creator get final line to draw if any sinner refuse to repent. If sinner persist for sin, he/she go face ultimate consequence of eternal punishment for hell. Therefore, all pipu should take God warning seriously, and yield to him corrections. All dem nation and tongue most to confess Di Lordship of Jesus krist to inherit eternal life. There go be grace, peace, and prosperity for any person who repents from his/her sin. God go rejoice over anyone who repents and confesses Jesus krist as his/ her Lord and Savior.
PRAYER:
"All to Jesus I surrender; All to Him na him I give; I go ever love and trust Am, In Him presence daily live. I surrender all, I surrender all; All to Thee, my blessed Savior, I surrender all."
Dear Jesus krist, I give my complete life to you today. I confess you as my personal Lord and Savior. I confess my sin, and repent from Dem. From today, I go serve you with all Di strengthen I get, and I go follow you unto Di end. Abeg give me grace to remain consistent with you throughout Di days of my life, so that I go fit inherit eternal life for your presence for heaven. For in your name Jesus Christ an him I tender my request. Amen!
